fbpx
April 26, 2024

Shoprite don reopen mall 2yrs after EndSARS protest riot

0
shoprite.

Retail Supermarket Nigeria Limited (RSN), owners of Shoprite Nigeria, don reopen dia Circle Mall wey dey Jakande area of Lekki, Lagos State, 24 months after the robbery matter force dem to close-down.Na the time wey ENDSARS protest dey shele for 2022 na hin this robbery happen.

The Circle Mall store na one of the 24 nationwide outlets wey dey close the gap between local businesses and consumers.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

For the opening of the event, the Chief Executive Officer, RSN, Hubertus Rick, yarn the tori. He say two years ago, dem make tough decision to shut down operations for the Shoprite Circle Mall. The decision na because of the insecurity situation.

The closure na for customers sake and staff too.  He yarn say dem need to put the safety of lives and properties ahead of other interests.  But today, everybody dey happy as dem wan start business again. Dem don make sure say all the people wey go waka through the doors dey safe.

The full tori full grand inside Vanguard…click here go read how Shoprite don help Naija economy READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *