fbpx
May 2, 2024

Shun bad gangs and cultism – Lagos government don warn students

Shun-bad-gangs-and-cultism-

Di Lagos State Government don advise students for di state make dem shun bad gangs and cultism.

Commissioner for Education, Folasade Adefisayo counsel  di learners during di monitoring of school resumption for second term.

Abayomi Abolaji, Adefisayo admonished dem make dem dey diligent for dia academics and make dem Shun bad gangs and cultism.

Di official encourage di students ay make dem pursue greatness, creativity and make dem maximise di use of digital learning.

FOR MORE NEWS: Police Inspector And Two Women Arrested over Missing Baby

Adefisayo yarn say di government don provide 1,047 new classrooms, and dem construct new schools.

“There has been commissioning of a technology-driven modular school, digital learning initiative, retraining of teachers, and programmes for skills acquisition”, Na wetin he tok be that.

For di Ikeja Junior High School for GRA, Ikeja, Abolaji encourage di students make dem work hard and make dem stay focused.

“I was once a student like you, with determination you can aspire to perform better, become university graduates and valuable citizens”, Na di man add thi one.

You go like read di full tori…READ MORE