fbpx
April 19, 2024

Smart Adeyemi – I dey Campaign For Tinubu-Shettima Presidency Because na the Will Of God

0
Adeyemi-dey-campaign-for-Tinubu-and-Shettima-

Adeyemi wey appear for Trust TV Daily Politics yarn say hin no get any quarrel with the Muslim-Muslim ticket and hin strongly believe in the capacity of the party to rule the country.

He yarn say hin dey campaign for Tinubu and Shettima because hin feel say e fit be the will of God make these two men come this time around. E talk say hin no get any quarrel about am and hin believe say dem go fit pilot the affairs of our nation to a higher level.

YOU STILL FIT ENJOY: 9 Tips to Stay Productive at All Times

The issue of same faith ticket dey come after the flag bearer of the APC, Bola Tinubu, bin nominate Kashim Shettima, wey be  Muslim, as hin vice. This nomination no go well with Nigerians wey don accuse the APC of moves to relegate Christians, but the party leader don talk plenty times say no be so.

You fit CLICK HERE go enjoy the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *