fbpx
April 26, 2024

INEC don clear ground for Tinubu, Atiku, Obi, 15 others for 2023 poll

0
Tinubu-Obi-and-others-cleared-for -next-year-poll-election-

The coast don dey clear for 18 presidential candidates wey de don choose to contest for next year  election. These candidates go join 2023 poll.

INEC don clear ground for Tinubu, Atiku, Obi, 15 others for 2023 poll

Eminent politician Asiwaju Bola Tinubu (All Progressives Congress), former Vice President Atiku Abubakar (Peoples Democratic Party), Peter Obi (Labour Party), Senator Rabiu Kwankwaso (New Nigeria Peoples Party) and Adebayo Adewole (Social Democratic Party) dey among standard bearers wey dem choose yesterday.

YOU STILL FIT ENJOY: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

As  the Independent National Electoral Commission (INEC) don clear these Presidential candidates, make everybody no forget to get their PVC so that d em go dey ready to vote the right person in.

You fit CLICK HERE go see the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *