fbpx
September 29, 2024

Snoop Dogg and Tems to Collaborate on music – Snoop Dogg don send open invitation

Snoop-Dogg-and-Tems-wan-do-music-collabo-

Award winning Nigerian singer, Temilade Openiyi, a.k.a Tems, don collect open invitation by American US rapper Snopp Dogg to collaborate on music. As Snoop Dogg and Tems wan Collaborate, e get di chance to raise di bar of Afro-pop and Nigerian artists.

Singer Tems wey don continue to witness very fast success and attention to di top of di global music scene since her featured song with Afrobeats star Wizkid ‘Essence’ wey become global hit, don start her 2023 with call from di OG D-o-g-g.

FOR MORE NEWS: JJC Skillz share strange post about forgiveness- “I had to forgive someone who wasn’t sorry”

For inside di video clip Snoop Dogg and Tems to Collaborate wey don go viral, Snopp Dogg dey send words out to Tems for feature.

According to di rapper, aside from say hin be big fan of di songstress, hin tok say hin family dey listens to her songs everytime.

Snopp Dogg for di video say:

“TEMS, YOU KNOW I’M A FAN… LET’S MAKE A FVCKING HIT RECORD GIRL. YOU’VE BEEN HAVING MY WHOLE FAMILY DANCING TO YOUR SHII… I NEED ONE WITH YOU”

You fit go read di full tori…READ MORE