fbpx
May 8, 2024

Cristiano Ronaldo dey happy as hin don enter pitch again

cristiano-ronaldo-dey-happy-as-hin-win-man-of-di-match-

Al Nassr star Cristiano Ronaldo dey happy after hin debut for Saudi all-star exhibition match against France club, Paris Saint-Germain on Thursday.

Cristiano Ronaldo wey be five-time Ballon d’Or winner enter hin social media show hin excitement as hin dey play again. Hin tok say e dey happy to be back on di pitch.

Cristiano Ronaldo dey happy as hin for di scoresheet for di 5-4 thriller match. He win di Man of di Match award for di game.

FOR MORE NEWS: Police charge 35-year-old man with assault on Arsenal goalkeeper Aaron Ramsdale

As Ronaldo posted pictures of himself from di match, hin follow post one picture wey hin dey hug hin long-time rival Lionel Messi,.

Hin caption di post, “So happy to be back on the pitch, and on the scoresheet!! And nice to see some old friends!”

E dey reported say on Thursday night, Ronaldo, Messi and Kylian Mbappe bin dey di scoresheet for di exhibition match for Riyadh, Saudi Arabia, with PSG winning by just one goal more than the Saudi side.

Ronaldo score two goals for one match for hin Sauid-led team, after he recover from wey person give am for face.

You fit go read di full tori…READ MORE