fbpx
April 26, 2024

Terrorists: Tension don increase as schools resume for FCT, others.

0
NigeriaSchool-1536x864.

Di weak security problem for di Federal Capital Territory, FCT, don parents and guardians dey worry about terrorists attacks and di safety of students as dem don resume school for new academic section on Monday.

Dem remember say  di Federal Government bin don tell federal colleges of di nation capital on July 25, 2022,  make dem close because of di way wey terrorists dey attack and di record for Abuja don plenty.

YOU STILL FIT ENJOY: Insecurity dey over, no way for terrorists again.

Dem give di command after di attack for Sheda and Lambata villages, suburbs of Kwali Area Council, near di Federal Government College, FGC, Kwali by terrorists wey dem suspect to be member of the Islamic State of West Africa Province (ISWAP).

Do report wey enter be say di nation capital don experience plenty security break  since di unfortunate attack on di Kuje correctional center, where about 150 Boko Haram members and ISWAP fighters escape.

You fit CLICK HERE go read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *