fbpx
March 28, 2024

FG and ASUU don go Court as dem summon dem.

0
FG-ASUU.

Di National Industrial Court, NIC, don summon FG, Federal Government and di Academic Staff Union of Universities, ASUU, make dem appear today for Abuja, over di long strike by members of ASUU wey  don close di nation university system since February.

FG, Federal Government dey among other people wey dey pray make di court order ASUU make dem resume academic activities.

YOU FIT LIKE TO READ THIS ONE: ASUU STRIKE: Business wey dey university area don drop, owner dey loss money.

Di people wey go di court n aMinster of Education, Minster of Justice and Attorney-General of di Federation,  Minister, Federal Ministry of Labour and Enyployment, and di President of ASUU.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *