fbpx
April 27, 2024

‘Tinubu Na Delta Pikin’ – Who Talk Am? – APC chieftain, Emami

0

One Ogbonge  person of All Progressives Congress, APC, Ariyi Emami,  don talk say  the All Progressives Congress, APC, presidential person , Bola Tinubu na  Delta Pikin.

Emami yarn this matter when him dey talk say Tinubu na the better person to be the Naija presidio in 2023.

YOU FIT LIKE TO READ: Naija young Bobo wey dey earn over $50,000 weekly working in Nigeria

Him continue to talk say When a product dey good, that product no need advert.  Shook eyes to read full tori. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *