fbpx
April 26, 2024

Tinubu no dey sick for London.

0
Tinubu.

APC leader Tinubu don talk say the news wey some people dey carry around no be true. The news claim say the presidential candidate, Asiwaju Bola Tinubu dey sick and hin dey try recover for one hospital for London.

The source wey dey allowed to know about the former Lagos governor trip, yarn say: “Tinubu no dey sick. hin still talk say hin see am  before he travel on Saturday night to London.”

YOU STILL FIT ENJOY: Hurricane Ian pounds Florida, e don leave millions in dark

Dem ask whether the APC presidential candidate don meet Governor Nyesom Wike of Rivers State and his supporters for London, the source yarn say hin dey sure if the opportunity presents itself, dem go meet.

Na inside Vanguard this tori dey, you fit CLICK HERE go see the tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *