fbpx
April 24, 2024

Politicians fit destroy Nigeria, Obasanjo don blow alarm

0
Olusegun-Obasanjo.

Former President Olusegun Obasanjo don blow alarm say this coming election fit make Naija better of  make or make an worst.

This na as hin warn say politicians fit destroy the country if religious leaders no dey watchful.

YOU FIT STILL ENJOY: Online Marketing Guides for Pharmacists

Hin kon appeal to religious leaders for the country make dem stop the people wey hin describe as bad politicians make dem no destroy country.

Obasanjo talk on Wednesday when the new President of the Christian Association of Nigeria, Daniel Okoh, visit am for hin Olusegun Obasanjo Presidential Library Penthouse residence for Abeokuta, Ogun State capital.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *