fbpx
April 19, 2024

Today news -For Di Second Time, Biden Don Get COVID-19

0
new-today-biden-caught-corona-virus again

Joe Biden don get COVID-19 for di 2nd time and dem don return am to isolation centre  wey dey inside White house.

Biden wey be 79-year-old catch di coro virus on Saturday morning after dem test am .We know say you go wan read di tori, oya shook eyes for toady news.READ MORE 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *