fbpx
April 26, 2024

NYSC Dey Sad Mood As Dem Kill Corper Wey Dey Go Camp

0

Di National Youth Service Corps on Saturday no dey happy at  all as dem Kill one corper, Eunice Igweike wey dey go orientation camp for Sagamu in Ogun State.

Igweike, na  2022 Batch B corps member, who  graduate from  Federal Polytechnic Oko, Anambra State.

YOU FIT LIKE TO READ:  Insecurity: Buhari, Go resign now, now! Who talk am – NNPP Katsina

The NYSC Director (Press and Public Relations), Eddy Megwa talk say  police don dey  do dier investigation day and night on top the mata.  Igweike’s death don put many people wey dey for Naija for sad mood. Oya shook eyes make you self gather read the tori. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *