fbpx
May 18, 2024

BREAKING: Train crash Lagos government staff bus for Ikeja, plenty pipo injure

train-crash-BRT-government-staff-bus

Some certain number of pipo don get injury after one passenger train crash one Lagos State Government staff bus for PWD area of the state.

Di incident happen around past 7am on Thursday for Ikeja side.

Also, di spokesperson for di Lagos State Traffic Management Authority, Taofiq Adebayo, yarn say rescue operation dey go on.

FOR MORE NEWS: Lagos fire: Buhari express sadness as he mourn death of security guard 

As di Train crash Lagos government staff bus, di accident record plenty casualties as di bus bin dey fully loaded with govt staff wey dey go office dis morning.

Plenty passengers fit don kpai following di impact of di collision.

As of di time wey dis report dey filed, e neva dey clear how di BRT Bus take find hin way go di train tracks.

You fit go see di tori…READ MORE