fbpx
April 19, 2024

Trump don finally declare 2024 presidential race

0

Presidential race Americans i don finally show face again oooo”as di former United States president Donald Trump don come out declare give every bodi say 2024 hin wan run for presidency.

Trump don Officially aannounce hin campaign for di 2024 presidency ,and hin don file papers join with di Federal Election Commission which show say true true hin don readi for di race.

U FIT ALSO READ Trump daughter marry her Nigerian-bred fiancé for Florida

Di 76-year-old former US President gathered hin fans and supporters in front of hin house con yarn dem one English say“America’s comeback starts right now”

Hin tell hin supporters say dis time around no joking at all “ voting go dey tight well well dis time.dan di ones wen dem don dey do bifore”so make dem go get readi”.

Pipol ask Trump say” with di kind politics wen hin dey operate and di illegal charges over ram seh Trump think say na hin bi di best candidate for di party,

Trump tok say yes con use Tinubu language join say “Emilokan”

Trump, wen bi loose for di 2020 elections to Joe Biden wen dey impeach twice by di House of Representatives,don come out tell everybodi say 2024 presidential election hin readi no shaking.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *