fbpx
April 26, 2024

UK don insist on terror alert as major mall stop dia operation

0
Buhari-Rishi-Sunak-UK-US-insists-oniterror-alert-

Di UK government insist yesterday on top di terror alert matter, upon say  federal government give dem assurance say di country dey safe.

This fresh alert come as one big mall for FCT, Jabi Lake Mall, shuts don dia operation yesterday. Di management yarn say na effort to protect dia staff and customers.

Remember say UK and US governments bin don give advise to their citizens wey dey Abuja, so that dem go watch their movements for di Federal Capital Territory, because of di terror alert wey di countries raise.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

Yesterday, Foreign, Commonwealth and Development Office, FCDO, yesterday update dia travel advisory on Wednesday, 26 October to British nationals. They advise them against all but important travel to di Federal Capital Territory, including di city of Abuja.

FCDO yarn say di threat of terrorist attacks for Abuja don increase, and dem advise British nationals make dem stay alert, avoid travel within the city wey no dey important and make dem follow local news and advice of security authorities.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *