fbpx
April 24, 2024

Ukraine President Zelensky no too get injury after accident.

0
Zelensky

Zelensky in Izium

Dem report say Ukrainian President Volodymyr Zelensky dey involved in car crash early on Thursday after hin visit to one battlefield but hin come out with no serious injuries.

According to one statement from di president press secretary, one car crash with di motorcade of di President of Ukraine.

YOU STILL FIT READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Doctors wey accompany Zelensky give emergency help to di car driver and dem transfer am with di ambulance.

As di Doctor check di president, dem no see any serious injury,” na wetin dey di statement.

Authorities dey investigating wetin cause di the incident.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *