fbpx
April 25, 2024

2023:, Catholics don warn Nigerians make dem Consider age, mental, physical capacity.

0
Tinubu-Atiku-Kwankwaso-Obi-

Northern Elders Forum, NEF, and Catholic Laity Council don tell  Nigerians make dem consider the age and mental as well as physical capacity of presidential candidates in the 2023 elections before dem start to dey vote.

The northern elders don talk say dem go consider tall these tings so that dem go know the presidential candidate wey dem go support. The Catholic Laity Council of Nigeria, CLCN, beg Nigerians make dem avoid one sideness and make dem consider the age and health status of candidates before voting.

YOU STILL FIT ENJOY: Six New JAMB guideline wey you need to know

Dem advice say make dem vote for the best candidates wey get manifestos and economic blueprint wey fit lead Nigeria out of her present predicament.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *