fbpx
April 19, 2024

US Court don carry Hushpuppi put for jail

0

US court don sentence Ramon Abass wey hin nickname be Hushpuppi to 11 years, three months Jail on top internet fraud.

The judgment wey dem deliver on Monday by Justice Otis Wright 11 of United State District Court wey dey California, confirm say Abass dey guilty of wetin Oyinbo people dey call internet fraud.

The judge also yarn say him go pay $1,732,841 (£1,516,182) wey be close to Nine hundred million naira to di two fraud victims and he talk say “Yes my lord”

You like read: ‘Yahoo Boy’ Kill Prostitute, Put Fire For Hotel Inside Delta

Abbas go serve hin 135 month for Federal prison.

Remember say before dem gbab him for Dubai, Hushpuppi bin dey always show off him wealthy and lifestyle for Instagram where him be get over 2.8 million followers until Instagram disable the account recently.

More tori on top the matter dey here I dey here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *