fbpx
March 28, 2024

US Security Alert: DSS say make everybody calm down shine eyes

0
dss-men_

The Department of State Services (DSS) on Sunday night advise the members of the public make dem calm down, and make dem shine dia eyes because of the security alert wey US Embassy carry come. Dem tell citizens news about possible terror attacks for the country, especially for the nation Federal Capital Territory (FCT) Abuja.

This update dey for statement wey dem give the newsmen for Abuja by the spokesperson, Dr Peter Afunanya.

YOU GO LIKE READ: Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

Na wetin dem write for the statement be this: “The Department of State Services (DSS) has received several enquiries relating to the security advisory issued by the US Embassy in Abuja, today, 23/10/22.

The full tori dey inside Tribune…click here go read the remaining tori READ MORE

For other news: Apostle Suleiman attack: DPO dey ask about the suspect wey dem kill.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *