fbpx
April 19, 2024

Ecological Funds: Make una no turn flood matter to politics

0
President-Buhari-ecological-funds-

Last week, the Presidency challenge states make dem give account of how dem take spend the money wey dey in excess of N1 trillion.  The wey dem give dem na Ecological Funds to take tackle floods and other ecological problems.

Different states, including Benue and Kogi for the North-Central; Bayelsa, Rivers and Delta for the South-South, dey cry say make Federal Government help them as dem dey battle to provide help for victims of flood.

The Federal Government give the impression say no be the opening of Cameroon dam dey cause flood for the country. As the matter don be since, na wetin people dey think be dat.

YOU GO LIKE READ: Copywriting tips for beginners: The 5 Ultimate Guide

But the Federal Government dey try yarn say na lack of preparation by the state governments and others na hin dey cause flood.

Yesterday, the Socio-Economic Rights and Accountability Project, SERAP, advise President Buhari make hin  investigate how government take spend the ecological funds. Dem say make them investigate the state and local governments spanning 2001 till date.

The full tori plenty for inside Vanguard…CLICK HERE go read  wetin dey happen READ MORE

For other news: Make una dey expect serious rain and Riverine Flooding,  NiMet don update North-Central, Southern States

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *