fbpx
May 5, 2024

Vote For Tinubu – Buhari advise Adamawa

Vote-for-Tinubu-

President Muhammadu Buhari don advise Adamawa State electorate make dem vote for Tinubu di All Progressives Congress (APC) presidential candidate and hin running mate Kashim Shettima as president and vice president for di forthcoming elections as well as all di candidates of di party for Senate, House of Representatives and House of Assembly seats.

Di president tok for di APC presidential and governorship campaigns for Adamawa State yesterday.

He tok say hin dey happy to dey with dem for Yola, Adamawa State, and to be part of di campaign of dia candidates for different offices for di country, starting from presidential, to gubernatorial, national and state assemblies.

“APC for President! APC for Governor! APC for Senate! APC for House of Representatives! APC for Assembly members!’’ Di President dey charge di pipo make dem vote for Tinubu.

Buhari yarn say APC get vision to make Adamawa State more peaceful, progressive and prosperous.

You go like read di full tori…READ MORE