fbpx
April 20, 2024

We go give Abuja their entitlements, appointments – Atiku

0

Di presidential candidate of di Peoples Democratic Party, Atiku Abubakar,don tell di people of Abuja say when dem dey voted into power, dem go give dem all their entitlements and appointments.

Atiku still talk say hin go support constitutional review and say di aspirations of di Abuja people dey protected and guaranteed for reviewed constitution if they vote for am again.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

Atiku make di pledge during di party presidential rally wey dem do for Abuja on Saturday.

Di former vice-president yarn say all their entitlements under di current constitution, all di appointments wey belong to Abuja go dey given to Abuja.

This tori dey inside Punch…READ MORE

For more news: Elections go hold for Borno super camps

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *