fbpx
April 19, 2024

We No Go Allow Lawan Block Buhari Sacking – Who Talk Am? – Senator

0

Di senator wey dey represent Osun East and Vice Chairman, Senate Committee on Customs and Excise, Francis Fadahunsi, don talk say opposition parties wey dey di upper chamber of di National Assembly, don make dier minds to commot di Presidento of di Senate, Ahmad Lawan, if him make any attempt to frustrate the sacking against President Muhammadu Buhari next month.

Fadahunsi, in an interview with tori people in Abuja on Wednesday, talk say majority of di senators across political party lines don already passed vote of no confidence on Buhari because of him administration’s inability to make Naija better.we know say, you go wan read the tori in full. READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *