“If Fela still dey alive Nigeria current problems for cause hin death” – Yeni Kuti
Nigerian media personality and daughter of Afrobeat pioneer, Fela Anikulapo-Kuti, Yeni Kuti don tok for interview. Yeni Kuti, yarn say she dey happy as her late papa, Fela Anikulapo Kuti, kpai many years ago.
She claim say most of di issues wey hin oppose and wey hin tok about for hin songs don start to manifest for di nation and e don grow worse.
Di Afrobeat icon kpai on August 2, 1997.
FOR MORE NEWS: Mercy Chinwo charge N10m to perform for church
She claim say if Fela live to see and experience everything, he for don perished because of di plenty issues wey Nigeria dey experience.
As Yeni Kuti tok for interview with media personality Chude Jideonwo, Yeni claim say Nigerians bin no know di importance of her papa until hin kpai.
You fit go read di tori…READ MORE