fbpx
April 20, 2024

Zamfara Gov Carry Leg Put On Top Okada Riding

0

Governor Bello Mattawale wey dey Zamfara State ,yesterday , don carry leg on top riding of okada for 8pm to 6am inside Gusau town.

He kon direct all the security body wey dey di state to dey kill kill anybody wey dem see wey dey ride okada for di state for di time wey dem talk.

YOU GO FIT LIKE TO READ: Pyrates Song for Tinubu, Wole Soyinka Vex

Di Governor kon talk sey na because of Wetin di security council talk on top sey ogbonge bandits dey use okada do deir evil na hin make him do dat rule.

Di area wey dem talk sey make okada no dey waka for 8pm to 6am na Mareri, Damba, Tsunami, Tsauni, Barakallahu, Samaru, Gada Biyu, and Janyau East.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *