fbpx
April 19, 2024

How Many Ears Una Get? No Vote Politicians Wey Dier Children Dey Study Abroad -ASUU President

0

Di Presido of di Academic Staff Union of Universities, Professor Emmanuel Osodeke, for Wednesday, talk say make Nigerians no vote for politicians wey dier children dey study for institutions outside di country.

Osodeke yarn this matter on his Twitter Space Webinar, wey Premium Times organised and tagged, ‘ASUU strike, Revitalisation Fund and the Way Forward.’

YOU FIT LIKE TO READ: I Cry For Days After Biggie Commot Me For House – Beauty

Speaking on how dey go take solve di strike wahala , he yarn say make students no vote for politicians who no go represent dier interests.

Osodeke say, “Anybody you know say no fit take care of your interests, wey deir children dey abroad dey study , don’t vote for them, I repeat, you don’t need to vote for them, because you don’t vote for people who will take your life.”WE KNOW SAY YOU GO WAN READ DI TORI, OYA SHOOK EYES JOIN. READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *