fbpx
April 19, 2024

Six New JAMB guideline wey you need to know

0

The Joint Admissions and Matriculation Board wey we sabi as JAMB don carry six new guidelines commot to make sure say student wey dey write the exam and officials no get any challenge at all at all now and for the future

Nah this we see inside the Weekly Bulletin of the Office of the Registrar on Monday for Abuja. Among the thing wey dey nah

double fingerprint,

Centre prohibition,

CBT centre accreditation,

Biometrics accreditation,

Exemption Candidates

Separation of Direct Entry/UTME

If you go like to know everything wey the joint body yarn concerning the exam, the full tori tandagidigba for inside punch, click here to read the full tori READ MORE

 

 

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *