fbpx
April 19, 2024

2023: Kwankwaso don clear di air about hin stepping down for another presidential candidate

0
Dr.-Rabiu-Musa-Kwankwaso.

Di presidential candidate of di New Nigeria People Party (NNPP), Sen. Rabiu Kwankwaso, don disprove wetin people dey think. Dem tok say hin go step down from hin Presidential candidate for another party before di 2023 elections but hin don tok say na lie.

Dem bin carry di report of wetin people dey think wey don reach everywhere, say di former Kano State Governor go step down for di candidate of di Peoples Democratic Party, PDP, Atiku Abubakar, or di flag bearer of di All Progressives Congress, APC, Bola Tinubu.

YOU FIT LIKE TO READ THIS ONE: INEC Free, fair 2023 polls: Wike dey worry over Buhari, INEC go keep dia promises.

But as hin dey tok for hin campaign through hin spokesperson, Mr. Ladipo Johnson, the NNPP candidate tok say hin dey contest to win.

You fit CLICK HERE to read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *