fbpx
April 24, 2024

Kashim Shettima: Tinubu go retire Atiku to Dubai

0
Shettima-

Di All Progressives Congress (APC) vice presidential candidate Senator Kashim Shettima don explain why hin principal, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu go defeat di Peoples Democratic Party (PDP) presidential candidate Atiku Abubakar for so 2023 presidential election.

Kashim Shettima tok for Abuja when him bin host di members of one group, di ‘APC National Integrity Movement,’ according to The Nation newspaper.

 

YOU FIT LIKE TO READ: .Gbajabiamila – Media must ensure say democracy survive for Nigeria.

 

Shettima wey bin get strong mind say di Tinubu/Shettima ticket go retire di former vice president for 2023 poll. They kon note an say if excellent track record of service delivery, qualitative leadership and capacity for grooming competent administrators be criteria, Atiku no fit match Tinubu.

He follow too say di former Lagos Governor go hit ground as him dey run and hin go form hin cabinet within the first week after hin inauguration, if dem elect am as president.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *