fbpx
March 29, 2024

2023: Nobody fit Buy Me, I no want Any Federal level– Wike

0
Wike\

Governor Nyesom Wike of Rivers State don tok say no politician fit come buy am. e tok say e no wan any appointment for federal level.

Nyesom Wike, wey don dey  argument with di leadership of the Peoples Democratic Party, don maintain say hin support for PDP never change since 1999.

But hin claim say di state never gain anything from any of the federal government project throughout di PDP administration and for di present one wey All Progressives Congress (APC) dey lead.

YOU FIT LIKE READ THIS ONE: 2023: Tinubu go get plenty Igbo votes, to continue Buhari beta work – Nwoye

The governor tok this one on Tuesday when dem dey do di inauguration of the Rivers State University’s campus for the Etche area of the state.

He say, “Since 1999, which state don give more support to the PDP than Rivers State? I challenge any state in terms of support for the PDP. Since 1999, show me one federal (government) project for Rivers State. shey anyone dey? If you want our votes, tell me wetin you go give Rivers State.

You fit CLICK HERE go read more of the tori

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *