fbpx
April 27, 2024

2023: PDP don raise alarm over Bello threat to unleash violence

0
KOGI\

THE Kogi State chapter of the Peoples Democratic Party, PDP, don raise alarm yesterday over the alleged plot by Governor Yahaya Bello. the man don tok say e go release one killer squad for hin opponents ahead of the 2023 general elections.

State Chairman of the Peoples Democratic Party, PDP, Engr. Sam Uhuotu, raise the alarm for the media briefing wey dey Abuja, on Friday.

YOU FIT ALSO ENJOY THIS ONE: Become a Copy writer: The 5 Ultimate Guide

He tok as Rivers State Governor, Nyesom Wike, don adopt new strategy “for hin quest to ensure justice” for PDP as hin be don fail to comot Senator Iyorchia Ayu as national Chairman.

Meanwhile, former Ekiti State Governor, Ayo Fayose, don tok say some PDP top shots no like Wike because of hin leadership capacity just as Oyo State Governor, Engr Seyi Makinde ignore as lies report say he bin don accept the chairmanship of the PDP governors forum.

You fit CLICK HERE go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *