fbpx
May 9, 2024

Wike dey mock Secondus as hin dey tell Ayu say confidence vote no go save am.

0
Uche-Secondus-and-Nyesom-Wike

Rivers State Governor, Nyesom Wike, don mock the former National Chairman of the Peoples Democratic Party, Uche Secondus, for the celebration of the vote of confidence wey the party’s National Executive Committe pass to hin successor Senator Iyorcha Ayu.

The governor tok say no amount of confidence votes go save Ayu from hin position, hin go still comot.

YOU STILL FIT LIKE READ: PDP crisis: Ayu survive, Wike dey vex.

Wike tok this one for the grand reception for over 90 defectors from different political parties of the PDP for the Isaac Adaka Boro Park inside Port Harcourt on Saturday.

The governor tok say e be like say Secondus don forget fast fast say no be the  first wey dem go remove chairman wey dey for seat after dem pass vote of confidence am.

You fit CLICK HERE go read more of this tori.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *