fbpx
April 24, 2024

PDP crisis: Ayu survive, Wike dey vex.

0
Ayu\\and\Wike\

The National Chairman of the Peoples Democratic Party, Senator Iyiochia Ayu,  wey bin don dey think whether make hin still control  hin seat abi make he leave am don get full assurance now.  This na because of di vote wey hin get.

But as di matter be so, Governor Nyesom Wike of Rivers State wey don dey tok say Ayu must step down no dey okay with di decision wey Ayu don make to stay for hin seat.

YOU FIT LIKE READ THIS ONE: Rivers no go give PDP free votes, Wike don tok.

The party presidential candidate, Alhaji Atiku Abubakar, and Governor Wike don dey serious disagreement for di matter of for Ayu removal as the chairman of di party.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *