fbpx
April 25, 2024

2023: PDP waka tight-rope as Atiku cancel Ayu resignation

0
Iyorchia-Ayu.

As e remain small days make di campaign for the 2023 general elections start, te be like say di wahala wey dey Peoples Democratic Party, PDP no go end. Na after the primary election di Trouble start for di main opposition party when di national chairman, Senator Iyorchia Ayu, alongside di presidential candidate, Alhaji Atiku Abubakar, visit Governor Aminu Tambuwal of Sokoto State.

YOU FIT STILL READ: Atiku Abubakar don give condition for Ayu resignation

For di visit, Ayu bin don hail Tambuwal, e describe am as “ hero of democracy.” na that tok na hin bring di wahala wey dey happen for di party today.

Governor Nyesom Wike of Rivers State, wey be second for di primary election, and all di people wey dey di camp sef see the tok from di party national chairman as “disappointing and from a one side of view.”

You fit CLICK HERE read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *