fbpx
April 20, 2024

Court order INEC make dem accept Akpabio as APC senatorial candidate

0
Godswill-Akpabio.

A Federal High Court wey dey Abuja on Thursday order di Independent National Electoral Commission, INEC, make dem publish di name of Godswill Akpabio as di candidate of di All Progressives Congress (APC) for Akwa Ibom North/West senatorial election.

Di electoral body bin don forgot to put di names of di Senate President, Ahmad Lawan, and Godswill Akpabio,  former minister of Niger Delta affairs from its published lists, dem yarn saw dey no participate for di primary elections.

YOU FIT READ: Reno Omokri yarn say Peter Obi don lose Yoruba vote.

Despite di effort of di ruling party to surrender di tickets to Lawan and Akpabio, INEC, on July 9, insist say Bashir Machina and Udom Ekpoudom go still be di APC senatorial candidates for di districts.

You fit CLICK HERE go read di tori for DAILY POST.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *