fbpx
March 29, 2024

2023: We go help you since you no wan make PDP win- Wike yarn Ayu

0

RIVERS State Governor Nyesome Wike don talk sey hin group go see sey di Peoples Democratic Party (PDP) lose next year’s presidential election since na wetin di national oga chairman, Iyorchia Ayu want be dat.

Wike make di bragado wen hin dey commission a road wey dey Ikwerre Local Government Area of Rivers State for yesterday.

YOU FIT LIKE READ: INEC Free, fair 2023 polls: Wike dey worry over Buhari, INEC go keep dia promises.

Di Governor wey dey reply wetin Ayu talk yarn sey di oga chairman too dey buga, he kon add am join sey Ayu dey call dem shikinni pikin.

Di ICIR kon report sey wike’s camp don sey make oga Ayu drop seat sey make hin resign if truly he wan make dem support PDP presidential candidate Atiku Abubarkar for di 2023 election. We know say you go  like read the tori, oya shook eyes join. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *