fbpx
April 26, 2024

2023: We no go comot for PDP, we go fight for the party – Wike

0
Wike-

GOVERNOR Nyesom Wike of Rivers state yarn say hin no get any reason to comot for  the Peoples Democratic Party (PDP), no matter the the wahala wey wan seperate dem from the party even as 2023 general elections dey come.

For one Rivers stakeholders meeting wey Wike attend on Thursday for Port Harcourt, na the first time wey dem dey get that kain meeting since the presidential primaries and picking of running mate, Wike yarn say hin go talk hin own side on the tori on Friday.

YOU STILL FIT ENJOY: PDP don call emergency meeting as dem governors and others gang-up

The governor yarn say hin no want anything wey go make dem scatter, so he no go go anywhere but hin go stay back fight for the enthronement of unity, inclusivity, equity and peace for PDP.

You fit CLICK HERE go enjoy more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *