fbpx
April 18, 2024

Tinubu: As APC name 422- Presidential Campaign Council, Osinbajo dey missing for there.

0
Buhari-Tinubu-Adamu.

The All Progressives Congress (APC) don form their Presidential Campaign Council (PCC) for the 2023 candidate of the party, Bola Tinubu.

The former Lagos helmsman and co-founder of the party fix the presidential ticket for June and e go dey for the convention wey dey Abuja.

The council list, wey get about 422 members, bin dey released on Friday by the PCC Secretary, James Faleke, a federal lawmaker.

YOU STILL FIT ENJOY: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

The person wey dey missing na the Vice President Yemi Osinbajo wey contest against Tinubu. Na commissioner for Justice the VP bin be when the APC flagbearer be the governor.

But, ex-Minister of Transportation Rotimi Amaechi, first runner-up for the primary, na hi dem na hin dem name Special Adviser on Infrastructure.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *