fbpx
April 25, 2024

60 pipo kpai as India bridge collapse

0
india-bridge

At least 60 people kpai on Sunday after 100-year-old suspension bridge collapse for India, na one senior official yarn di tori.

Report yarn say di death toll fit reach 50 or 60 with around 100 other pipo wey get injury.

“Sixty people have died. More than 80 have been rescued,” Brijesh Merja, one minister for di  state government of Gujarat where di disaster happen na hin tell AFP this one.

YOU GO LIKE READ: Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

Di bridge location dey for Morbi around 200 kilometres (120 miles) west of Gujarat’s main city, Ahmedabad.

Local media quote some officials wey yarn say di pipo wey bin dey on top di India bridge bin dey perform ritual for one major religious festival.

Di Press Trust of India report say di death toll na 32, and dem cite local health officials.

More of this tori dey inside Punchng…READ MORE

For more news: Buhari; We give you two Ake Market days to fix Abeokuta-Sango road – ogun student

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *