fbpx
March 28, 2024

Japa pro-max don land as Canada dey look for 1.45m migrant

0

Wetin face others people nah back e turn to others. As Nigeria dey battle with serious unemployment rate for the kontri na so other country dey face shortage of labor force…meaning say dem no get enough people to work for their country.

Canada don come out tell those wey wan migrate (Japa) say no shaken we still dey look for 1.45million people wey we go shook enter the labor market for our country.

You go like read: Nobody go fit beat APC for Lagos – Tinubu

The new migrant plan go take 465,000 people in 2023 and 500,000 in 2025. The Canadian immigrant department yarn say newcomer wey just enter the country don pass 400,000 wey be the highest number wey dem go get for one single year.

According to the Prime Minister Justin Trudeau, he talk say immigration dey very important for dem to grow their economy, na wetin he yarn for tweet be that.

You go like read more click here….I dey here

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *