fbpx
April 30, 2024

Don Jazzy dey enter my eye – Tiwa Savage

don-jazzy-dey-enter-my-eye-Tiwa-express-love-for-Don Jazzy

Popular Nigerian singer, Tiwa Savage, don stir reactions online. Dis reactions happen as Tiwa express her love for her former boss, Don Jazzy.

Also, di mother of one share video of di singer via her Instagram page. For inside di video, Tiwa express her love for Don Jazzy.

According to Tiwa, Don Jazzy handsomeness don start to ‘enter her eyes’ and she no fit hide am again.

FOR MORE NEWS: “I married a woman in whom I am well pleased” – Actor Artus Frank Tell Pipo wey dey Age-Shame Hin Wife

“Ahh Ahh let me not talk before they misinterprete my words but it’s as if Don Jazzy dey enter person eye like this.”

Reacting to dis matter, some netizens advise di singer make she shoot her shot at her former boss since e don tey wey dem dey close.

You fit go read di tori…READ MORE