“All your chicks dey my Dms” – Halima Abubakar call out Apostle Suleman again
Actress Halima Abubakar don call out Apostle Johnson Suleman again after she receive messages from hin allege ‘chicks’.
According to di actress wey claim say she receive messages from some ladies, di preacher no get remorse after all di alleged acts wey hin commit.
Di actress still yarn say she no dey fear di preacher, and she repeat am say she go continue to drag am until ‘thy kingdom come’.
FOR MORE NEWS: Presidential Election Tribunal: PDP Forum dey confident of victory
Na wetin she talk be dis.
“The chicks I gave you are coming in droves. You have no remorse whatsoever. If you like snap with Putin, no one is scared of you JS. Papi I am the wrong person to hurt. All your chicks are in my Dms.
“Don’t listen to carnal pastors who’s excuse is I am human too then proceed to 3some. A liar with no limit. I can never sit and listen to such people.
“I will drag you till thy kingdom come. Those who fear God shall be forgiven. Stop playing Papi. I haven’t said anything about you yet.”
You fit go read di tori see as Halima call out Apostle Suleman..READ MORE