fbpx
April 30, 2024

Naira Gbege: Come Talk Your Own, Senate Hala Oga Emefiele

0

Senate for Wednesday talk say dem go hala Oga Godwin Emefiele, the Oga patapata for central bank make him come talk him own on top how Naira spoil reach the level wey hin dey now and how everything for the country come cost wey don make life of the country people hard pass as hin take dey before.

Senators dem be no happy how dollar be don reach N700, come talk say e no good at all plus say dem suppose find sometin do on top the mata. We know say you go wan read the full tori. Shook eyes as you click on READ MORE to sabi everything wey dey the mata

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *