fbpx
April 30, 2024

EPL: I feel sorry for una – Na Barnes dey tell Arsenal.

0
EPL\I\dey\pity\una\

 

Former Liverpool forward, John Barnes don talk say he dey pity Arsenal winger, Nicolas Pepe, as the player dey experience difficulties for North London club.

Barnes don talk dis one before the Arsenal Premier League tie with Fulham on Saturday.

Pepe don spend three seasons for Arsenal.  Na from dat time he don dey struggle to meet up with the speed and physicality of the premier Leaugue .

The Ivorian don join Arsenal club-record fee of £72 million for 2018-19 campaign with Lille, na for dat time he score 22 goals for 38 Ligue 1 appearance for the club.

The 27-year-o[d dey ready to comot this summer for loan this summer as he don fall the peckings oder for Mikel Arteta squad.

 

You fit also enjoy this one: Money ritual still dey town, make una stop to dey run after man money. – Actress Sonia

 

Barnes dey believe say things no go well for Pepe as ‘he enter inside Arsenal team wey dey struggle.

Na why he talk say he dey pity Pepe. The example wey im give be say, he come with big reputation and for plenty money, but kon enter Arsenal team wey dey struggle.

“Now he dey struggle because e no work for am”.Na Barnes tell Bonuscodebets.

To see the full gist, CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *