fbpx
March 28, 2024

Pollution: FG don seal 39 firms for seven states.

0
Pollution:\FG\don\seal\39\companies\

On Thursday, Federal Government don talk say dem seal 39 industries for seven states last week. Na wetin cause am? Na environmental pollution.

Dem talk say na because dem no gree follow the environmental regulations.

Another talk wey dem point out be say, dem start to dey investigate the activities of China miners for Osun state.

All this one na because of the complain of eniviromental degradation, farmland destructions and source of water wey don dey contaminated.

You still fit enjoy this one: Nigerial labour Congress dey try find downward review of media operating licences.

Government open this talk through the National Environmental Standards and Regulations Enforcement Agency. Dey talk say any person wey no do the rigt thing go dey prosecuted. Enviromental pollution no be something wey dem go close eye for.

The companies wey dem seal don collect warning plenty times because of pollution.

The Director-General, NESREA, Prof. Aliyu Jauro, tell journalists wey dey press briefing for Abuja talk say the move wey the agency take na to protect the environment in line with mandate. He make am clear say no environmental offender go dey scot free.

“Na last week, the agency start this movement wey go continue for as long as possible. As dem don start so, na why dem go seal the 39 facilities for different parts of the country. 

To find out more about this tori, CLICK HERE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *