Drug trafficking – Court don sentence lawyer to five-years in jail
One Federal High Court wey dey Lagos, on Tuesday, sentenced one 26-year-old lawyer, Yetunde Sulaimon, go five years imprisonment, for drug trafficking.
Justice Daniel Osiagor bin hand down the sentence to the convict wey study law for one of the Benin Republic universities,
after she beg guilty to charge for collaboration and unlawful export of exported 1.10 kilograms of Cannabis Sativa.
YOU FIT LIKE READ THIS ONE: Pipeline contract: FG dey use security matter play candy-crush -Akeredolu
When dem bin prosecute the convict, the prosecutor, Mr. Abu Ibrahim, bin tell di court say di prisoner wey dey stay around Aguda, Surulere area of Lagos, bin dey arrested on July 18, 2022 for Export Shed of National Handling Company Limited, Customs area/point of the Murtala Muhammed International Airport, Ikeja, Lagos, when she bin try to ship the banned weed.
Abu also follow tell di court say na di convict na hin tell one Benjamin Joel make hin commit the illegal act of drug trafficking.
You fit CLICK HERE go read more of the tori.