fbpx
April 30, 2024

Presidency;Oracle never tell me who to support- Wike

0

Rivers Governor Nyesom Wike don declare say River State pipol never know who to support for di presidency in 2023.

Wike tok say for governorship candidate, House of Representatives, Senate and House of Assembly candidates winning sure for dem
But for presidential di oracle never speak oo.

U FIT ALSO READ  Obaseki don Sack Commissioner Over Alleged Non-Performance

Wike yarn dis one for nauguration of 319 ward and 32 constituency liaison officers in Government House, Port Harcourt on Monday.

Dr. Abiye Sekibo wen dey carry Atiku matter for head like osuka no bi better persin oo so make Atiku beware of persin like dat

As wike reason Abiye matter finish na him make am speak one grammar say

“leadership was not about personal aggrandizement, but serving the people, protecting their interests while building up others as competent successors”.

Wike tok say wetin him don achieve for hin state for leadership matter no be moimoi oo if Abiye Sekibo no know make him go google am.

Abi you think say e easy to be wike,chook head if you no go get bald head na wetin wike tok bi dat.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *