fbpx
May 8, 2024

Mama use hot knife design pikin body like Kampala on top Cigarette money

0

Wetin Pikin go do wey go make their Mama do this kind tin for dem nah the question wey everybody dey ask Mrs Onovughe be that. Na so we too see the matter as e happen for Delta. Operatives of the Nigerian Police Force, wey dey Ovwian Division, for Delta State, don carry the woman wey her Name be Mrs David Onovughe go Station on top how she use hot knife give her sons design for body

You go like read: Presidency;Oracle never tell me who to support- Wike

According to Mrs Onovughe, she yarn say nah her Husband tell her say may she teach the two boys lessons wey dem no go forget for their life after dem use neighbor money wey she take send dem message to buy Cigarette chop food.

Na so Mrs Onovughe re-design nine-year-old Goodnews and 12-year-old Anointing body like say nah kampala.

As when wey dey write this report so we hear say the husband run komot for house

The full tori sit down full ground inside News Expression …CLICK HERE READ THE FULL TORI

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *