fbpx
April 25, 2024

Obaseki don Sack Commissioner Over Alleged Non-Performance

0
Godwin-Obaseki-commissioner

Governor Godwin Obaseki of Edo State don sack di commissioner for Roads and Bridges, Engr. Newton Okojie, over alleged poor performance.

Obaseki for hin statement wey Commissioner for Communication and Orientation sign, Mr. Chris Osa Nehikhare, announce dem don sack di commissioner, for Benin, on Monday.

Hin yarn say e dey unfortunate as dem neva make progress for dia road infrastructure especially for di last 12 months. And Sadly, e talk say di commissioner don try hin best, but e still never make better progress for the state government to achieve dia goal.

YOU GO LIKE READ: Copywriting tips for beginners: The 5 Ultimate Guide

As di Governor talk all those one finish, e thank di commissioner for hin service to di state. After that one, hin direct di Permanent Secretary for di ministry Engr. Osikhena Omoh Ojior,make hin take charge until dem don appoint another commissioner.

Enter DailyTrust go read di remaining tori…READ MORE

For more News: Naira redesign: Pipo with illegal money under soil go get problem’ – Buhari backs

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *